Go to page 1 ... 25, 26, 27, 28, 29, 30, 31 ... 226
  Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only 2 Date
Username
2032 msgs.
Best scorer
Recent relaese from akpos.....MADAM; Hope Junior has Eaten?.. AKPOS: Yes Ma, Ieven put Dettol inside im indomie..."if I don't take care of him who will" 17/01/2013 11:09
  - Div/Gr
Username
21587 msgs.
Golden Ball
chikaotuu said:
Like say u no like am@ oye

u suppose don tel me say.u wan do dis kind tin...abeg post anoda,dis 1 na soso jawe
17/01/2013 11:09
  🦊3773™ - Div2/Gr1
Username
21587 msgs.
Golden Ball
chikaotuu said:
Recent relaese from akpos.....MADAM; Hope Junior has Eaten?.. AKPOS: Yes Ma, Ieven put Dettol inside im indomie..."if I don't take care of him who will"

yeeehhh.akpos don kil pason o o
17/01/2013 11:10
  🦊3773™ - Div2/Gr1
Username
2032 msgs.
Best scorer
He's rite na... No be so dem dey talk am 4 advert? 17/01/2013 11:11
  - Div/Gr
Username
21587 msgs.
Golden Ball
chikaotuu said:
He's rite na... No be so dem dey talk am 4 advert?

hahahahahaha....na so...buh am callin d police already,chika said akpos kil person...na u be d 2nd suspect o
17/01/2013 11:15
  🦊3773™ - Div2/Gr1
Username
2032 msgs.
Best scorer
Nice fought match.... Progressed to da nxt round. Up REVOLUTIONARY FC 17/01/2013 15:45
  - Div/Gr
Username
21587 msgs.
Golden Ball
chikaotuu said:
Nice fought match.... Progressed to da nxt round. Up REVOLUTIONARY FC

congrat!!! a nice pk for da CF there
17/01/2013 15:52
  🦊3773™ - Div2/Gr1
2748 msgs.
Best scorer
I hate nyt games !!!. Am to play around 9pm, kiloldeh ! 17/01/2013 16:26
  - Div/Gr
Username
9897 msgs.
Golden Ball
midd said:
I hate nyt games !!!. Am to play around 9pm, kiloldeh !

Me don forget say my game na 11am i just see say i lose i no do my preparation finish whr teacher walk enter class damn am out so quick.
17/01/2013 16:43
  - Div/Gr
2748 msgs.
Best scorer
Whatamidoinghere said:
midd said:
I hate nyt games !!!. Am to play around 9pm, kiloldeh !

Me don forget say my game na 11am i just see say i lose i no do my preparation finish whr teacher walk enter class damn am out so quick.

ℓ☺ℓ!! Dont worry, na you go carry SC next season
Hehehehe!!!
17/01/2013 16:55
  - Div/Gr
     
Go to page 1 ... 25, 26, 27, 28, 29, 30, 31 ... 226
28