| Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only 2 | Date | |
|---|---|---|
|
Username
9897 msgs.
Golden Ball
|
Lol i no fit my group whr i go carry SC? | 17/01/2013 17:02 |
| - Div/Gr | ||
|
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
Whatamidoinghere said: Lol i no fit my group whr i go carry SC? what |
17/01/2013 17:03 |
| - Div/Gr | ||
|
2748 msgs.
Best scorer
|
Oyewale said: Whatamidoinghere said: Lol i no fit my group whr i go carry SC? what No mind d guy hehehe! |
17/01/2013 17:25 |
| - Div/Gr | ||
|
Username
2186 msgs.
Best scorer
|
My boiz are warming up 2 get off SC this evening! Round of applause 4 dem |
17/01/2013 17:59 |
| - Div/Gr | ||
|
2748 msgs.
Best scorer
|
Applaud keh! U betta go win b4 i change ur faith |
17/01/2013 18:19 |
| - Div/Gr | ||
|
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
elfolksy said: My boiz are warming up 2 get off SC this evening! Round of applause 4 dem hahahahahahahahaah lyk i did 2dy |
17/01/2013 18:21 |
| - Div/Gr | ||
|
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
Hahahahahahahaha |
17/01/2013 18:22 |
| - Div/Gr | ||
|
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
Abeg sey friendly matches r on beta ? | 17/01/2013 18:24 |
| - Div/Gr | ||
|
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
Juhulius said: Abeg sey friendly matches r on beta ? yeah....????? Se u no kno ni.. |
17/01/2013 18:27 |
| - Div/Gr | ||
|
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
Oyewale said: Juhulius said: Abeg sey friendly matches r on beta ? yeah....????? Se u no kno ni.. injury and loss of stamina and red card no dey bah? |
17/01/2013 18:29 |
| - Div/Gr | ||