| Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only 2 | Date | |
|---|---|---|
|
Username
2032 msgs.
Best scorer
|
Juhulius said: Hahahahahahahahahahaha SAGA in nija forum 4 ya church mind |
18/01/2013 14:38 |
| - Div/Gr | ||
|
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
chikaotuu said: Juhulius said: Hahahahahahahahahahaha SAGA in nija forum 4 ya church mind hahahahaahahahah i kno no say u come......we surposse thank SM...hahahahahahaha |
18/01/2013 14:40 |
| - Div/Gr | ||
|
Username
2186 msgs.
Best scorer
|
Am in nid of RIM 70+avg. PM me, pls. | 18/01/2013 15:23 |
| - Div/Gr | ||
|
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
midd said: Oyewale said: Midd,u'ar not serious whatami....hmmm,nah,hw old is she anyway Format, i don notice wen you dey ask, shey dem dey stay wit dere parent, i don know say, you wan enta d gal Hahahahahaha!! what.......ash! Ash!! ASH!!! Dose 1s na virtual stuff jawe........... Also,me no get dat intention o...abeg wic 1 b enta....enta,u mean.........enta......... Enter......i dont understand,xplain plz....no LOLz or u mean just enta ha parole or enta enta... Edited by Oyewale 18-01-2013 15:25 |
18/01/2013 15:23 |
| - Div/Gr | ||
|
2748 msgs.
Best scorer
|
2days match na wa Oº°˚˚°, chaaaaiiii!! Na me b dis |
18/01/2013 17:02 |
| - Div/Gr | ||
|
2748 msgs.
Best scorer
|
Oyewale said: midd said: Oyewale said: Midd,u'ar not serious whatami....hmmm,nah,hw old is she anyway Format, i don notice wen you dey ask, shey dem dey stay wit dere parent, i don know say, you wan enta d gal Hahahahahaha!! what.......ash! Ash!! ASH!!! Dose 1s na virtual stuff jawe........... Also,me no get dat intention o...abeg wic 1 b enta....enta,u mean.........enta......... Enter......i dont understand,xplain plz....no LOLz or u mean just enta ha parole or enta enta... Oº°˚˚° boy!! Na enta-d-place i mean Oº°˚˚° Hehehhehehehe!! |
18/01/2013 17:07 |
| - Div/Gr | ||
|
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
midd said: 2days match na wa Oº°˚˚°, chaaaaiiii!! Na me b dis hahahahahahaha,he is too gud jawe yehh....enta d place |
18/01/2013 17:45 |
| - Div/Gr | ||
|
2748 msgs.
Best scorer
|
No dey wyn us for here jare Seems ♏ε and elf shared d same faith Hehehehehehehe!!! |
18/01/2013 17:55 |
| - Div/Gr | ||
|
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
midd said: No dey wyn us for here jare Seems ♏ε and elf shared d same faith Hehehehehehehe!!! hahahahaha......now u know.... |
18/01/2013 17:57 |
| - Div/Gr | ||
|
2748 msgs.
Best scorer
|
Lols!! | 18/01/2013 17:59 |
| - Div/Gr | ||