| Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only 2 | Date | |
|---|---|---|
|
Username
9897 msgs.
Golden Ball
|
Oyewale said: Whatamidoinghere said: How u go manage enta am? Na her mouth or ear you go pass enta am? me no kno o....midd talk sey me go enta d place So how dem dey enta girls? |
18/01/2013 21:14 |
| - Div/Gr | ||
|
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
Whatamidoinghere said: Oyewale said: Whatamidoinghere said: How u go manage enta am? Na her mouth or ear you go pass enta am? me no kno o....midd talk sey me go enta d place So how dem dey enta girls? hmmm,me no wan enta o....but if una wan me to...me go do am....me get detailed plan |
18/01/2013 21:16 |
| - Div/Gr | ||
|
Username
9897 msgs.
Golden Ball
|
Oyewale said: Juhulius said: Oyewale said: Whatamidoinghere said: How u go manage enta am? Na her mouth or ear you go pass enta am? me no kno o....midd talk sey me go enta d place may God save u ur mind too dirty Amen Amen Amen........ May God increase the size of our dirty minds in Jesus name. |
18/01/2013 21:18 |
| - Div/Gr | ||
|
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
Whatamidoinghere said: Oyewale said: Juhulius said: Oyewale said: Whatamidoinghere said: How u go manage enta am? Na her mouth or ear you go pass enta am? me no kno o....midd talk sey me go enta d place may God save u ur mind too dirty Amen Amen Amen........ May God increase the size of our dirty minds in Jesus name. hahahahahahahahahahahahahahahahah |
18/01/2013 21:22 |
| - Div/Gr | ||
|
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
Whatamidoinghere said: Oyewale said: Juhulius said: Oyewale said: Whatamidoinghere said: How u go manage enta am? Na her mouth or ear you go pass enta am? me no kno o....midd talk sey me go enta d place may God save u ur mind too dirty Amen Amen Amen........ May God increase the size of our dirty minds in Jesus name. Amen Amen Amen |
18/01/2013 21:22 |
| - Div/Gr | ||
|
Username
9897 msgs.
Golden Ball
|
Oyewale said: Whatamidoinghere said: Oyewale said: Whatamidoinghere said: How u go manage enta am? Na her mouth or ear you go pass enta am? me no kno o....midd talk sey me go enta d place So how dem dey enta girls? hmmm,me no wan enta o....but if una wan me to...me go do am....me get detailed plan eno be u whr sey u no know hw dem dey enta gals? Now u want enta my cousin whr u pass enta am man? |
18/01/2013 21:25 |
| - Div/Gr | ||
|
Username
9897 msgs.
Golden Ball
|
Oyewale said: Whatamidoinghere said: Oyewale said: Juhulius said: Oyewale said: Whatamidoinghere said: How u go manage enta am? Na her mouth or ear you go pass enta am? me no kno o....midd talk sey me go enta d place may God save u ur mind too dirty Amen Amen Amen........ May God increase the size of our dirty minds in Jesus name. Amen Amen Amen Amen 4 only u me no dey inside oooo. |
18/01/2013 21:27 |
| - Div/Gr | ||
|
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
Whatamidoinghere said: Oyewale said: Whatamidoinghere said: Oyewale said: Whatamidoinghere said: How u go manage enta am? Na her mouth or ear you go pass enta am? me no kno o....midd talk sey me go enta d place So how dem dey enta girls? hmmm,me no wan enta o....but if una wan me to...me go do am....me get detailed plan eno be u whr sey u no know hw dem dey enta gals? Now u want enta my cousin whr u pass enta am man? hahahahahahaha......me must be joking a that time..... |
18/01/2013 21:27 |
| - Div/Gr | ||
|
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
Whatamidoinghere said: Oyewale said: Whatamidoinghere said: Oyewale said: Juhulius said: Oyewale said: Whatamidoinghere said: How u go manage enta am? Na her mouth or ear you go pass enta am? me no kno o....midd talk sey me go enta d place may God save u ur mind too dirty Amen Amen Amen........ May God increase the size of our dirty minds in Jesus name. Amen Amen Amen Amen 4 only u me no dey inside oooo. np..... |
18/01/2013 21:28 |
| - Div/Gr | ||
|
2748 msgs.
Best scorer
|
elfolksy said: midd said: elfolksy said: midd said: Hehehehehehe!!! I go beat you 2mao b dat Oº°˚˚°, b my guest oh, am playin 20effort i nid 2 rest my players Hehehehe! If you lyk, use 100eff, na chop you go chop am 2mao mak u no mak me vex oh, if nt i go mak u get 30offsides Walahi, try am. Na basket u go use carry goal go house |
18/01/2013 21:31 |
| - Div/Gr | ||