Go to page 1 ... 459, 460, 461, 462, 463, 464, 465 ... 503
  Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only!! Date
Username
2484 msgs.
Best scorer
elfolksy said:
midd said:
elfolksy said:
Juhulius said:
Sup guy i miss anytin?


Mr. Juhu, i c say na u de hld d padlock key of ur div

Omor, Div3 no pay juhu at alllllllll
Hahahahahahaha!!!


if him no start winning soon, na relegation b d@ oh

if na relegatoin sef notin do me i go come back strong
10/01/2013 23:50
  - Div/Gr
2748 msgs.
Best scorer
Baabbaa oo! I hail oo 10/01/2013 23:52
  - Div/Gr
2748 msgs.
Best scorer
Talkingdrum said:
Hello pple. Am kinda new, somebody said this is the happening forum for naijas

Welcum bro
10/01/2013 23:53
  - Div/Gr
Username
2186 msgs.
Best scorer
You com scater managers 4 div4 bah, abeg strugle stay 4 dat div3 oh 10/01/2013 23:53
  - Div/Gr
Username
2484 msgs.
Best scorer
midd said:
Baabbaa oo! I hail oo

hahahaha no dey wyn me joor i be ur boi baba double tuale for u sir
10/01/2013 23:54
  - Div/Gr
Username
2186 msgs.
Best scorer
Talkingdrum said:
Am kinda new here, somebody said this forum is fun for naijas


Welcome bro. We are here 4 each other.
10/01/2013 23:54
  - Div/Gr
2748 msgs.
Best scorer
elfolksy said:
You com scater managers 4 div4 bah, abeg strugle stay 4 dat div3 oh

Lols!
10/01/2013 23:54
  - Div/Gr
Username
2484 msgs.
Best scorer
Wetin dey do this message sending na error him dey show 10/01/2013 23:54
  - Div/Gr
2748 msgs.
Best scorer
Juhulius said:
Wetin dey do this message sending na error him dey show

Make i tell u d truth, dis thread wan crash, too much post.
10/01/2013 23:56
  - Div/Gr
Username
2484 msgs.
Best scorer
elfolksy said:
You com scater managers 4 div4 bah, abeg strugle stay 4 dat div3 oh

u dey fear ko?
10/01/2013 23:56
  - Div/Gr
     
Go to page 1 ... 459, 460, 461, 462, 463, 464, 465 ... 503
462