Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only!! | Date | |
---|---|---|
Username
2032 msgs.
Best scorer
|
midd said: elfolksy said: midd said: Shey una knw say dis. Thread is from an abandon PL. So, make we creat anoda thread make we dey use dat 1 ah dnt undstnd! @practisquad, gave us dis PL forum not to disturb the off-topic forum. Abi you no start with us from the 1st thread ni ? Naija we stubborn die. Imagin dem giving us a seperate forum...hehehehheehehe. Who dey yarn about a new forum? Ebi like say u want make dem retain or barn u from sm |
11/01/2013 00:20 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
This na the front page gaan gaaaan!! http://en3.strikermanager.com/foros/foro.php?id=49962 We can jes create anoda one for the bottom to avoid this Error504 tinz* |
11/01/2013 00:23 |
- Div/Gr | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
midd said: This na the front page gaan gaaaan!! http://en3.strikermanager.com/foros/foro.php?id=49962 We can jes create anoda one for the bottom to avoid this Error504 tinz* +1,but you said i should parkwell |
11/01/2013 01:42 |
🦊3773™ - Div2/Gr1 | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
Lolx ! | 11/01/2013 04:52 |
- Div/Gr | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
midd said: Lolx ! parkwell djor |
11/01/2013 04:53 |
🦊3773™ - Div2/Gr1 | ||
Username
9897 msgs.
Golden Ball
|
Oyewale said: midd said: Lolx ! parkwell djor Whr de bus dey go? Edited by Whatamidoinghere 11-01-2013 07:04 |
11/01/2013 07:03 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
Next door | 11/01/2013 07:55 |
- Div/Gr | ||
Username
9897 msgs.
Golden Ball
|
Den bus won't be needed, we will just use a jet fighter to reach there faster. | 11/01/2013 07:58 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
Haaaba, jes 5min journey. Na roadwalk we go do | 11/01/2013 08:15 |
- Div/Gr | ||
Username
9897 msgs.
Golden Ball
|
midd said: Haaaba, jes 5min journey. Na roadwalk we go do I no dey like walk walk ooo, make we use taxi den |
11/01/2013 08:23 |
- Div/Gr | ||