Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only!! | Date | |
---|---|---|
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
midd said: Juhulius said: Wetin dey do this message sending na error him dey show Make i tell u d truth, dis thread wan crash, too much post. hahahahahahaha but we neva reach 1000 now |
10/01/2013 23:57 |
- Div/Gr | ||
Username
2186 msgs.
Best scorer
|
midd said: Juhulius said: Wetin dey do this message sending na error him dey show Make i tell u d truth, dis thread wan crash, too much post. ah suspect so, abeg mak dem hlp put more bricks so mak ds our forum strng oh |
10/01/2013 23:57 |
- Div/Gr | ||
Username
2186 msgs.
Best scorer
|
Juhulius said: elfolksy said: You com scater managers 4 div4 bah, abeg strugle stay 4 dat div3 oh u dey fear ko? tru oh. U go don gt formidabl squad by den, na pia pia u go de do ur opponent 4 div4 |
10/01/2013 23:58 |
- Div/Gr | ||
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
elfolksy said: Juhulius said: elfolksy said: You com scater managers 4 div4 bah, abeg strugle stay 4 dat div3 oh u dey fear ko? tru oh. U go don gt formidabl squad by den, na pia pia u go de do ur opponent 4 div4 baba u get u c wetin i dey breed for my junior squad bah? And my senior sef |
11/01/2013 00:00 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
Shey una knw say dis. Thread is from an abandon PL. So, make we creat anoda thread make we dey use dat 1 | 11/01/2013 00:02 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
elfolksy said: Juhulius said: elfolksy said: You com scater managers 4 div4 bah, abeg strugle stay 4 dat div3 oh u dey fear ko? tru oh. U go don gt formidabl squad by den, na pia pia u go de do ur opponent 4 div4 Hahahahahahahaha!! Pia pia koor, pio pio na |
11/01/2013 00:04 |
- Div/Gr | ||
Username
2186 msgs.
Best scorer
|
midd said: Shey una knw say dis. Thread is from an abandon PL. So, make we creat anoda thread make we dey use dat 1 ah dnt undstnd! |
11/01/2013 00:04 |
- Div/Gr | ||
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
midd said: Shey una knw say dis. Thread is from an abandon PL. So, make we creat anoda thread make we dey use dat 1 how we go do am y not inform @s |
11/01/2013 00:09 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
Juhulius said: midd said: Shey una knw say dis. Thread is from an abandon PL. So, make we creat anoda thread make we dey use dat 1 how we go do am y not inform @s This thread is full of conversations that are illegal, if you inform dem, you all will b retained. Abeg Oº°˚˚°. Jes les create anoda one i̶̲̥̅̊n̶̲̥̅̊ this same PL forum |
11/01/2013 00:12 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
elfolksy said: midd said: Shey una knw say dis. Thread is from an abandon PL. So, make we creat anoda thread make we dey use dat 1 ah dnt undstnd! @practisquad, gave us dis PL forum not to disturb the off-topic forum. Abi you no start with us from the 1st thread ni ? |
11/01/2013 00:15 |
- Div/Gr | ||